Burna Boy – Anybody Lyrics
“Anybody Lyrics by Burna Boy”
Intro
Aww,
Awwww,
Awwww
Gbese
Aww,
Aww,
Verse 1
I Don Charge My Energy
I No Get Time For No Enemy
Tori Gbekpo Le Tomi
Nothing We Person Never See
Omo Nothing Wey Never See
Forget, I Say Fashi
Pre-Chorus
Very Soon Expecting
Lyrics Missing………
I Dey Kaku Dey Gbese
Jejeli Jeje
I Been Dey Answer Them Yes Sir
Now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
Respect Is Reciprocal
Even Though Una Know Say I Special
Chorus
Anybody – Wey No Want To Soji
Anybody – Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Aww
Nack Am Something
To Ba Ka Fele Fele
Nack Am Something
Verse 2
You Won Chop Kpe You Never Work
Na Because Me Sef I Never Talk
I Dey Look You Dey Laugh You Gon, Gong On, Gong On Gon
I Sha Know Say The Time Go Come
Omo I Know Say The Time Go Come
Wey You No Go Fit Level Lie No More
Omo Omo, Life Na Turn By Turn
Whether You Like Or Not
Tobagi, Tell Me Gbekele Go Boast
If Dem….[Missing Lyrics]
Chorus
Anybody – Wey No Want To Soji
Anybody – Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Aww
Nack Am Something
To Ba Ka Fele Fele
Nack Am Something
Pre-Chorus
Very Soon Expecting
Lyrics Missing………
I Dey Kaku Dey Gbese
Jejeli Jeje
I Been Dey Answer Them Yes Sir
Now Na Me Dem Dey Answer Yes Sir
Respect Is Reciprocal
Even Though Una Know Say I Special
Chorus
Anybody – Wey No Want To Soji
Anybody – Wey No Dey Carry Body
Nack Am Something Aww
Nack Am Something
To Ba Ka Fele Fele
Nack Am Something
Outro