Shatta Wale – Dem Possess Lyrics
“Dem Possess Lyrics by Shatta Wale”
Ghanaian dancehall superstar And Shatta movement boss, Shatta Wale churns out with this lovely song entitled “Dem Possess”
The God wey create adam and Eve
You for believe in oo
Dont put your trust in no man
Thats where dem go kill you oo
The friend wey you get today
Go fi be your enemy tomorrow
I no go talk nobody story
I dey tell my life story oo
Sometimes you no understand
Why people just dey hate you oo
Dem go bully you as if You de3 you be no body
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh…Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E L3 ak33 nwum) w)) ko
So dem no go fi do me foko
Dem say dem be your paddy
But dem hate what you doing oo
For demma face you be hero
But for demma mind you be silly oo
You no go fi read forehead
Like you go see what dem dey thinking oo
And dem wish you no dey
So dem go take your position oo
We all dey share ideas
But dem no like your decision oo
But when Paq play beat
I dey see my vission and mission oo
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh…Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E L3 ak33 nwum) w)) ko
So dem no go fi do me foko
Dem no get some of your happiness oo
When dem see you dem vex oo
Dem wan break your neck oo
But dem break dem neck oo
Heeh…Dem possess oo
Demma mind no correct oo
E L3 ak33 nwum) w)) ko
So dem no go fi do me foko