King Promise – Commando Lyrics
“Commando Lyrics by King Promise”
Off the “As Promised” Album,Legacy Life Entertainment act,King Promise drops “Commando” and we brings to you the lyrics to the song below.
[Verse 1]
Baby me i never see another girlie like you
The way you move your body move your body
Me i like you
Bad girl come
Come ride on my bike girl,yeah
Ma feelie s3niea wos) memu
You make me feel alright, yeah
[Chorus]
Oh baby commando
Come make i be your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando…ye-aah
I go fi be your commando
Come make i be your commando
Anything you want baby come make i know
Anything you want baby girl i go do ye-ah
[Bridge]
Dem other girls dem bad
But see my girl she badder
No other girl be hearter dont eye them my girl
(Dem other girls)
Them other girls them bad
(But see my girl)
See my girl she badder
No other girl be hearter dont eye them my girl
[Verse 2]
Hw3, so memu ma menfeelie wate
B)me dinn ma menfeelie wate…oh ye-ah
I say the things wey dey kill ma wate
Be the things she dey do me wate…ye-eah
I just to love you girl
Give you all give you my world
I say e be you i want to be you i love oh my girl
[Chorus]
So make i be your commando
Come make i be your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando…ye-aah
I go fi be your commando
Come make i be your commando
Anything you want baby come make i know
Anything you want baby girl i go do ye-ah
[Verse 3]
So my baby ye-eah
I go give you all my love
Fight for you, like say e be war ye-eah
Ooh my baby ye-eah
I go give you all my love
Fight for you, like say e be war ooh na na na naah
[Chorus]
i go be your commando
Come make i be your commando
I go fight for you commando
I wanna be your commando…ye-aah
I go fi be your commando
Come make i be your commando
Anything you want baby come make i know
Anything you want baby girl i go do ye-ah