[LYRICS] Erigga Ft. Zlatan – Two Criminals
“Two Criminals Lyrics by Erigga Ft. Zlatan”
[Intro]
Ayiii
Day break everywhere burst
Jon’mo
Ehh Ahh
Abeg
Kapaichumarimarichopaco
Ayiiii
[Chorus]
Abi bad man original
If no be money matter, biko don’t call my cellular
Na who popo catch na im be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
Abeg
We be bad man original
If no be money matter, abeg don’t call my cellular
Na who popo catch na im be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
[Hook]
Ego, Kudi, Owo, Raba, Erigga, Zlatan
Pawon pelu lamba
Wo
Ego, Kudi, Owo, Raba, Erigga, Zlatan
Pawon pelu lamba
[Verse 1 – Erigga]
Who you know for the street wey carry talk
Voltage we dey carry shock
Ask your girl we dey carry fvck
Broda shift back, your girl too dey carry shock
I slack her pant, run enter her from side
For 2 weeks na my hotel she dey reside
Like Pharoah, she no wan let my nipple go
So addicted, You no sure say she dey sniff coco
Eh God, money too sweet abeg
Raise her leg, the last time wey I pin her [abeg] Quench her friend join, I no dey fell bad
I waka go outside go smoke my loud
Warri crises dey kill
No chicken stinking
Your thinking stinking
Fvck what you’ve been drinking
Proffessor linking, to all this jogodo
Who wan jump, if I hol am na kotoko
[Chorus]
Ah
Abi bad man original
If no be money matter, biko don’t call my cellular
Na who popo catch na im be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
Abeg
We be bad man original
If no be money matter, abeg don’t call my cellular
Na who popo catch na im be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
[Hook]
Wo
Ego, Kudi, Owo, Raba, Erigga, Zlatan
Pawon pelu lamba
Wo
Ego, Kudi, Owo, Raba, Erigga, Zlatan
Pawon pelu lamba
[Verse 2 – Zlatan]
Iwo rapper bi temi bayi wo’n reri
Irun awin lobade, olorun kogba agidi
Tori temi wo’n kogba wole, eyin oro ashiri
Tinba beat to dun bayi, mo man di asiwin
[koru nbe] Kokoro gbe nka mi, she nu wure
Tori won fe dabi temi, everyday ni won lo pa ewure
Lole babalawo or onishegun still wan bami
Gbogbo igbiyanju wan, olorun gbo ala ni
[Ah] me I be king maker, former shoemaker
Na me dey kpakpa your girlfriend Jennifer
If no be 6 figures, ada ke wabigba
Caretaker na me get house, you don dey get liver
You be winch abi, you sabi beef abi
Where you dey back then, when I dey soak garri
Mi o ba ere wa Mr Alabi yellow, Mr Alabi
[Chorus]
Ah
Abi bad man original
If no be money matter, biko don’t call my cellular
Na who popo catch na im be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
Abeg
We be bad man original
If no be money matter, abeg don’t call my cellular
Na who popo catch na im be criminal
We be VIP for this town, na you be regular
[Hook]
Wo
Ego, Kudi, Owo, Raba, Erigga, Zlatan
Pawon pelu lamba
Wo
Ego, Kudi, Owo, Raba, Erigga, Zlatan
Pawon pelu lamba
Eeehhh.