Joeboy – Blessings Lyrics
Blessings Lyrics by Joeboy
Omo na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
So don’t worry my brother
My sister you go get your time
Coz na blessings on blessings on blessings wey we all dey find
Baba God I beg o beg oh
I don’t want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
For my matter make e no go cast oh yeah
Baba God I beg o beg oh
I don’t want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast oh yeah
Because na blessings on blessings on blessings I dey find
Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
Jesu just answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me
Oluwa Jo, answer me
Make your blessings cover me
I no say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me
Because na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
So don’t worry my brother
My sister you go get your time
Coz na blessings on blessings on blessings wey we all dey find
Oh yo yo yo
Oh yo yo yo yo yo
Oh yo yo yo yo yo
Oh yo yo yo oh
Oh yo yo yo
Oh yo yo yo yo yo
Oh yo yo yo yo yo
Oh yo yo yo oh
Joe Joe Joeboy pan deck
Oxygen Mix