Kelvyn Boy – Yawa No Dey Lyrics
Yawa No Dey Lyrics By Kelvyn Boy Ft. M.anifest
Ghanaian Afrobeat Badman and “Mea” hitmaker, KelvynBoy premiers his much awaited banger titled YAWA NO DEY featuring heavyweight rapper M.anifest and we drop the lyrics to this amazing tune. The song is his first single after his exit from StoneBwoy’s Bhimnation Music Group.
[Intro]
Where di headset deya
Make me tell’em something now
ANADA ANADA
No man cudda come close
Afrofusion Afrobeats Badman
Tell’em Now
[Verse 1]
Step in so raw, Wetin wey man no see before
Social media too fake so mi step in so raw
Always onna top floor
Like a lion manna Roar
Me want some more music
Gimme some more
Dj take it from top
The place never dull anytime wey mi dey around
Gyal’em say they want more (Anada)
[Chorus]
See say I be cool
Yawa no Dey
Atanfo ani awu o
Moay3 af3re
Chale I be cool
Yawa no Dey
Atanfo ani awu o
Moay3 af3re
See say I be too cool
Yawa no dey
Atanfo ani awu o
Moay3 af3re
Chale I be cool
Yawa no Dey
Atanfo ani awu o
Moay3 af3re
Bridge 1
Moay3 af3re Moay3 af3re
Moay3 a, y3 a, y3 a, af3re
[Verse 2]
Right now, don’t tell me nothing
Kelvynboy I dey do my thing
Big tune touch down edey bounce
Negative Positive edey count
Every Season I give you new Launching
I no go dey for one side I be jumping
I get reason when I do my thing
Mi ano go cut my locks Mi ano be Sampson
Anada Yei
[Bridge]
Moay3 af3re Moay3 af3re
Moay3 a, y3 a, y3 a, af3re
Moay33 a
[Chorus]
See say I be cool
Yawa no Dey
Atanfo ani awu o
Moay3 af3re
Chale I be cool
Yawa no Dey
Atanfo ani awu o
Moay3 af3re
See say I be too cool
Yawa no dey
Atanfo ani awu o
Moay3 af3re
Chale I be cool
Yawa no Dey
Atanfo ani awu o
Moay3 af3re
Bridge 1
Moay3 af3re Moay3 af3re
Moay3 a, y3 a, y3 a, af3re
[Verse 3 :Manifest]
Small fly we Dey fly wey your man bore
We came to win, y3 de y3mm3 pre draw
3she wo kraa 3she wo kwa
Na mey3 no more
1 2 3 wetin man no see before
The stone that the builder go dey refuse
Corner Stone den Mansion go dey use
We no dey hear so put this in the news
They tell us don’t of course then we do
Oou ei
Why even pretend
We Dey on form that’s 11 over 10
Oouu ei
Vim never end
Rise to the top that’s Creme de la Creme
[Chorus]
[Verse 3]
Everybody link up inna di party
Henessy Bare gyal inna di party
Light it up Make I blow
Chale wa$$up Twa me tot make I go
No be drink ibi tins ibi so
Ibi Xpliph Ibi Joint Ibi Igbo
Ouuu ei
[Bridge]
Moay3 af3re Moay3 af3re
Moay3 a, y3 a, y3 a, af3re
Moay33 a
[Chorus]
[Outro]
Anada UpsidAs
Pa$$ me di lighter Blakkcedi
Atanfo ani awu o
Natty Wande
Lailai GodMc
Samsney on the beat
Original Version
K Danso
See say I be cool
Yo Diddy
Step in so raw yeah