Shatta Wale – Dem Turn To Beans Lyrics
Dem Turn To Beans Lyrics By Shatta Wale
See all this people way dey fight me for this industry
(Them turn to beans)
Some of dem, dem dead, see no funeral for dem oo
(Them turn to beans)
Me i tell dem say, a Jah guide, A mi dem cant fight
(Them turn to beans)Today, today dem still dey talk say ago fall oo
(Them turn to beans)
Saa yoo (Agbomokobi ɛkona meye)
Saa yoo (Wane awʋ, Agbɛna ofoo)
Saa yoo (ɛdindan knockout)
Saa yoo, saa yoo, saa yoo
Soo many times dem show me stubborn efameyonyo
(Them turn to beans)
See dem dey call backup but Shatta no dey fear handcuff
(Them turn to beans)
I say eno be 1,2,3,4,5,6,7 adey fight oo(Them turn to beans)
Now i say where dem day, Chale i say where dem day
(Them turn to beans)
This talent God give me, dem say dem go stop am oo
(Them turn to beans)
I wonder why dem no stop it till now see i dey reign
(Them turn to beans)
All the too known, branding, me abi dis, abi dat
(Them turn to beans)
From Ragga artists to the rappers where dem dey
(Them turn to beans)
Saa yoo (Agbomokobi ɛkona meye)
Saa yoo (Wane awʋ, Agbɛna ofoo)
Saa yoo (ɛdindan knockout)
Saa yoo, saa yoo, saa yoo
See all this people way dey fight me for this industry
(Them turn to beans)
Some of dem, dem dead, see no funeral for dem oo
(Them turn to beans)
Me i tell dem say, a Jah guide, A mi dem cant fight
(Them turn to beans)
Today, today dem still dey talk say ago fall oo
(Them turn to beans)
Saa yoo (Agbomokobi ɛkona meye)
Saa yoo (Wane awʋ, Agbɛna ofoo)
Saa yoo (ɛdindan knockout)
Saa yoo, saa yoo, saa yoo
[Joke]
Soo many times dem show me stubborn efameyonyo
(Them turn to beans)
See dem dey call backup but Shatta no dey fear handcuff
(Them turn to beans)
I say eno be 1,2,3,4,5,6,7 adey fight oo