Jumabee ft. Fiokee – I Get God Lyrics
I Get God Lyrics by Jumabee ft. Fiokee
[Intro]
Woyo woyo
Damelo Wayne gimme beat
They call me Jumabee
Pree
[Verse 1]
You wan gimme food chop
You still wan camera my face o
For your mind, for your mind
Na God pikin you wan disgrace o
Don’t help me sir
If you go still rub am for my face o
Not by power, nor by might
I dey rugged am by his grace o
[Chorus]
If you no wan help me
Oga I get God o
I say I get God o
If you no wan help me
Madam I get God o
I say I get God o
If you no wan help me
I say I get God o
Aunty I get God o
If you no wan help me
Oya I get God o
I say I get God
[Verse 2]
I dey wonder
I dey wonder
Why people be like this o
Them go help you
After them help you
Them go still make jest of you