Brymo – Rara Rira Lyrics
Brymo Rara Rira Lyrics
Intro
Alright
Verse 1
Me and my guys
Our party no dey end
Miss white dey for house
She go stay with us till the dawn
We dey talk the talk we dey work
We dey pay for things wey we want
All the dreams of yesterday they go come through tomorrow
Everybody wey we meet for the places wey we dey go
Them like to jolly like to talk sh!t and do the things dem dey talk
Bridge
We no get the time to dey force
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much and wait for God to come
Chorus
Rara rira areh, Rara rira ahh
Rara rira areh, Rara rira ahh
Bom Bom Bubom bombay, Rara rira
Bom Bom Bubum bombay, Rara rira
Rara rira areh, Rara rira ahh
Rara rira areh, Rara rira ahh
Bom Bom Bubom bombay, Rara rira
Bom Bom Bubum bombay, Rara rira
Verse 2
Me and my Guys, our party no dey end
Conversation till dawn, shayo for we cups
We dey talk big talk, we dey work
We dey like things wey be porsh
All the dreams of yesterday must come true tomorrow
Every time we dey for town
We dey make the people happy
Them dey talk to us, dey walk to us
Say them like the way we dey roll
Bridge
We no get the time to dey force
Wahala dey we go solve
Life too short to worry too much and wait for God to come
Chorus
Rara rira areh, Rara rira ahh
Rara rira areh, Rara rira ahh
Bom Bom Bubom bombay, Rara rira
Bom Bom Bubum bombay, Rara rira
Rara rira areh, Rara rira ahh
Rara rira areh, Rara rira ahh
Bom Bom Bubom bombay, Rara rira
Bom Bom Bubum bombay, Rara rira
Bom Bom Bubom, Rara rira
Rara rira areh, Rara rira ahh
Bom Bom Bubom bombay, Rara rira
Bom Bom Bubum bombay, Rara rira
Outro
Me and the people o
our hard work be no dey pay
the world e dey turn
We dey constantly on the run
Everybody dey come,
Them dey bring the chains and the cuffs
Tasking people dey run run
Some dey wait for help from the Lord