M.anifest – We No Dey Hear Lyrics Ft. Kelvyn Boy
We No Dey Hear Lyrics By M.anifest Ft. Kelvyn Boy
M.Dot is here with another brand new tune titled “We No Dey Hear” featuring amazing singer, Kelvyn Boy. Therefore, we are happy to drop the lyrics to the song below.
Another another
Oh yeah
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear
All my people no dey hear
Put the song pon repeat
make the people dem feel oo
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo
[Chorus :Kelvyn Boy] We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh
Verse 1 [ M.anifest]
New tings on the horizon
When the cock dey crow then we rising
They say that M.anifest is polarizing
Boys no dey hear, who are you advising?
Me ntie mɛntie that’s a true feeling
Tell these old dogs I’m a new villain
Your two cents a nuisance I know shillings
I dey go from underdog to top billing
fvck the world with a Trojan too
Boys no dey hear chale that’s the slogan too
On my p’s and q’s and my 1’s and 2’s
Keep the same energy when I run into… you
Ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear, aden w’ani nsɔ?
Chorus [Kelvyn Boy]
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo wo
Verse 2 [M.anifest]
No be sey we no dey respect, we no dey hear
Can’t share our smiles if you no dey share our tears
Tell a low-life that we on the upper tiers
You no be my mate still…
Dey dey talk chaw
But we no dey listen we just stockpile
New ammunition we not hostile
Cause we get the vision
Pop styles everyday we’re transmitting
Young Ca$$ius Clay is who i channel here
On stage dolo i don’t need a panel here
It appears even puppeteers not my peer
All my peers on chairs whiles the crowd cheers
Ma ma agoro n’aso
Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm
Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ
Boys no dey hear but we here we no go stop… yeah
Pre-Chorus [ Kelvyn Boy]
If I say I no dey hear
All my guys no dey hear
M.anifesto no dey hear oh
All my people no dey hear
Put the song pon repeat mek the people dem feel oh
Me I mek the girl go low low low
My ting e no be pilolo
Eye redder than a sobolo
See the beati mek i kololo
Chorus [Kelvyn Boy]
We geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Geti vibe oh (yoyoyo)
How the ting go (yoyoyo)
See we no dey hear (yoyoyo)
Boys no dey hear (yoyoyo)
Wo oh
Bridge [Kelvyn Boy]
Yɛ si asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie, asɛm aba ah
Yɛ di asɛm aba
Obiara nbe tie asɛm aba
Everybody come around
Obiara nbe tie asɛm aba ahhe page.