Samklef – Give Thanks Lyrics Ft. Victor AD
Give Thanks Lyrics by Samklef Ft. Victor AD
Nigerian record producer and musician Samklef recruits the “Nothing We Gain” hitmaker – Victor AD on this impressive new single titled “Give Thanks“. Therefore, we drop the song lyrics below.
Give thanks to the most high eer
Oluwa bless my way
badman wan’t see me down
They wanna block my way
I sing I sing I pray,oluwa jah my life,
Badman wan off my life, they no fit quench my light
This one na reality
This life we dey leave nah vanity
Badman wan cause calamity
Me I go ? till eternity
Every man get season
Baba God bless our season eh…
You got to keep believing.
Thank God say man no be God
So many things for baw
Baba God na your hands I dey
Make you no stop your blessings eeh
Thank God say man no be God
So many things for baw
badman no fi stop my way
They no fi stop my win
Give thanks to the most high eer
Oluwa bless my way
badman wan’t see me down
They wanna block my way
I sing I sing I pray,oluwa jah my life,
Badman wan off my life, they no fit quench my light
So happy days
So I call my friends
I call my families
I call all my paddy dem
Even the ones wey no wish me well sey
I call all of dem and we still dey jolly yeah
And Two wrongs cannot make right
If I offend you brother let make it right
Why you wan use your water dey quench my lighter
Nothing nothing no go quench your light
So I say Baba why ?
If you leave I no fit go
If you leave I no fit go
I swear say Baba why ?
If you leave I no fit go
If you leave I no fit go
Give thanks to the most high eer
Oluwa bless my way
badman wan’t see me down
They wanna block my way
I sing I sing I pray,oluwa jah my life,
Badman wan off my life, they no fit quench my light
Give thanks to the most high eer
Oluwa bless my way
badman wan’t see me down
They wanna block my way
I sing I sing I pray,oluwa jah my life,
Badman wan off my life, they no fit quench my light