Quamina Mp – Ohia Y3 Forkin Lyrics
Ohia Y3 Forkin Lyrics by Quamina Mp
Ground-up very own recording act sensation, Quamina Mp has finally released his highly anticipated hit song titled “Ohia Y3 Forkin”.
Wey I bore
Wey I bore
Ba ba
Onyay3 s)
Onyay3 s)
Buh I vex
They say they love but dem
no dey show make I check
Mesi they talk say I no go
Blow wey I vex
Then I bore, today they
see me for Tv dey shock
Onyay3 s)
You see the time wey man
no get nothing
Dem never want we for that side
Never had a chance to speak my mind
Cause e no go make sense
to nobody ehh
See nobody wanna see you
Happy and no want see you smile
Oh my paddy please don’t kill my vibe
3njo jo me oh na
Ohia y3 forkin
Na na ah ah ahh ah oh oh
Ohia y3 forkin
yeah ah
Ohia y3 forkin
Ohia y3 forkin oo
Ohia y3 forkin
Na na ah ah ahh ah oh oh
Ohia y3 forkin
yeah ah
Ohia y3 forkin
Ohia y3 forkin oo
Ohia y3 forkin
I just wanna I just wanna make
Mama happy s3 metwi buggati
Can’t you see s3 I don’t wanna
I don’t wanna end bad
mey3 superstar I don’t
Sleep my big big big
I just want be free, I just want
be free free from poverty don’t
Wanna fall
Don’t wanna stay broke but I will
be down for your people oo oh eh
Poor man no get love in society,
Poor man no fi happy
sake of poverty
Poor man no get sense, no fi talk
No get food so no fi talk
Everyday and our story
Ohia y3 forkin
Na na ah ah ahh ah oh oh
Ohia y3 forkin
yeah ah
Ohia y3 forkin
Ohia y3 forkin oo
Ohia y3 forkin
Na na ah ah ahh ah oh oh
Ohia y3 forkin
yeah ah
Ohia y3 forkin
Ohia y3 forkin oo
Ohia y3 forkin