Shatta Wale – Where I Come From Lyrics
Where I come From Lyrics by Shatta Wale
Where I come from
Nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care
Oh my God
Where I come from
people dey try phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you
If you try you go taya oo
Where I come from
Dem no fit talk people matter
That be why
Me I no dey go church oo
My bible for my church oo
I be my own pastor
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
wetin man no see before
Lomi ee lomi…pah pah pah
Life is a war
I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
I know Life is a war
I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
Where I come from
Many problem dey oo
I say no food for table
Before evening
We crack our brain ooh
Where I come from
Okada bi our transport
Trotro station be our airport
We no get Visa
So how we go fly oo
Where I come from
Iibe who you know oo
and where I come from
Nobody knows
Nobody knows tomorrow
Lomi ee lomi
Ibe like I dey dream
I no wan wake up
Lomi ee ami
Lomi ee lomi
wetin man no see before
Lomi ee lomi…pah pah pah
Life is a war
I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
I know Life is a war
I no wan fall
I say oh Baba God
Help me break this wall
Where I come from
Nobody go pay ransom
Where I come from
Ibe like sey nobody dey care
Oh my God
Where I come from
people dey try phantom
Pikin dey fly to London
But I tell you
If you try you go taya oo