Tekno – Armageddon Lyrics
Armageddon Lyrics by Tekno
This beat ain’t normal
She dey do something
Wey dey make me want something
She dey do something gan
Wey dey make me want something
Omoge te le mi kalo
Omoge te le mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do Armageddon
Folake dey gidigan gidigan
She dey gidigan
Lagos to London London
Hold on, hold on
If I want a car, I go buy (hold on)
I like e house, I go buy (hold on)
If I want to go to Dubai (hold on)
If I want to touch,
she dey shy
What I gotta do
Tell me what I gotta do
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can’t play me and japa o
You can’t play me japa
Sey you dey look for yawa
Wey long from lekki to osapa
She dey do something
Wey dey make me want something
She dey do something gan
Wey dey make me want something
Omoge te le mi kalo
Omoge te le mi kalo
Your body do Armageddon
Your body do
Armageddon Folake dey gidigan gidigan
She dey gidigan (she dey gidian) Lagos to London, to London
(Give dem, give dem Give dem, give dem Give dem, give dem Give dem, give dem
Feel am, feel am Feel am, feel am)
Waje ma ko
A lope sho ego, waje ego Oshey Ronaldo (oshey Ronaldo)
Wan debe koko
Nobody be zombie o
Nobody be zombie
Nobody be monkey o
Nobody be monkey
You can’t play me and japa o
You can’t play me japa
Sey you dey look for yawa
Eh Chocolate o, baby manya for me (oh baby)
And I like it o, when you whine your body (oh baby)
Minimie wanana, baby lower your waist (oh baby)
I dey feel it o, when you lower your body (oh baby)