MI Abaga – TBDK Lyrics
TBDK Lyrics by MI Abaga Ft. Sinzu & Erigga
Chop chop chopstiix
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song hot like sun comot
Is this what you want, como comot
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song hot like sun comot
Is this what you want, como comot
MI Abaga
niqqa they say we too pompous
Like new puff puff
We get two blockus
Let the truth comot
niqqa act too comport
I no dey do turn up
I always dey my house, Lagos dey too corrupt
I too dey make sense like say I get two ogos
See as my step dey hot like say my shoe comot
I dey look up to God like say my roof comot
If she dey cook jollof my brother shoot your shot
Yeah
This beat dey knock head like it’s 2020
They no gat to tell me before I sell my belly
My pastor talk say corona na scam but
When I cough small, e no gree to shake my hand
All na hustle, I no dey judge, I no be saint
Get this kind money wey if dem do you panel you go faint
Naija progress na anti-clockwise
But if you wan expose ham, dem go say my brother off mic
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song hot like sun comot
Is this what you want, como comot
This beat dey knock, e enter like domot
You must to rock and run comot
The song hot like sun comot
Is this what you want, como comot
Sinzu
Erigga how far, MI wetin dey sup nah
Dem cook the beat well well, I go chop ham for supper
Oma ma dey use upper, padi mi no go gock ham
Somebody better stop ham before dem go call Olopa
First thing first, I’m going to dr pa$$
Last last na who plan well, na him go enjoy pa$$
This beat dey nack like say this beat dey f-ck
I no suppose dey curse but I too gives a f-ck