Wendy Shay – Nobody Lyrics
Nobody Lyrics by Wendy Shay
Rufftown records act, Shay drops new release titled “Nobody” and we drop song lyrics below.
Nobody…
Rufftown Records
Is MOG
If nobody talk about you
Means that they don’t know you
If dem no gossip about you
Dem no see light around you
If Wendy Williams know you
Then you dey inside the shade room
Eno be dem way dem born you
Forgeti dem and move on
You be nobody
when they don’t talk about you nobody
You be nobody
when they don’t talk about you
Nobody
Nobody, you be nobody
When them don’t talk about you
Nobody
You nobody
You be nobody when them don’t talk about you
Them say no woman fi make am
When a woman start make am
Them say ebi man wey do am
Them say ebi man wey do am
Eno be every woman wey chop the men
Before she go make am learn some sense
You and your fake a$$ got some friends
You and your lazy a$$ got some friends
Eno be every woman wey chop the men
Before she go make am learn some sense
You and your fake a$$ got some friends
You and your lazy a$$ got some friends
You be nobody when they don’t talk about you
Nobody
You be nobody when they don’t talk about you
Nobody
Nobody, you be nobody
When them don’t talk about you
Nobody
You nobody
You be nobody when them don’t talk about you
(He says, she says, who say
Forget them all them bad people
Forget them all them bad people
Ebi He says, she says, who say)
What did he say eh
(He says, she says, who say)
What did she say eh
(Forget them all them bad people
Forget them all them bad people)
If nobody talk about you
It means that they don’t know you
If them no goosip about you
Them no see light around you
If Wendy Williams know you
Then you dey inside the shade room
Eno be them wey them born you
Forgetti them and do you
You be nobody when they don’t talk about you
Nobody
You be nobody when they don’t talk about you
Nobody
Nobody, you be nobody
When them don’t talk about you
Nobody
You nobody
You be nobody when them don’t talk about you