Burna Boy – Question Lyrics (Ft. Don Jazzy)
Question Lyrics by Burna Boy Ft. Don Jazzy
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy
Jazz with the record
Jazz with the record
If they wey dey chop I be tomato, them no go ketchup
Oya kuro nbe na, waso o n play be mo
If they do you one kind, maybe fun e one time omo to ma mess up
Anything you wishing
That be your pa$$ion
Badman no dey work oo
Ma no be God o
Make them dey talk am
As we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and
Insha-Allah we dey move am
Question but they no get e answer hmm mmm
Question but they no get e answer hmm mmm
Question but they no get e answer hmm mmm
Question but they no get e answer answer answer
Boss like Boss Like we you dey do
There causing kasala when we dey move
See green light when I look at you
Cause bigman dey like play with you
and my ca$$ava wey you dey look
E Be like say I know wetin you do
When we go kerewa like zulezu
Koto kowoni ko so oh
Anything you wishing
That be your pa$$ion
Badman no dey work oo
Ma no be God o
Make them dey talk am
As we dey fly like helicopter
Na by the grace of God and
Insha-Allah we dey move am
Question but they no get e answer hmm mmm
Question but they no get e answer hmm mmm
Question but they no get e answer hmm mmm
Question but they no get e answer answer answer
I no say you no get
Question but they no get e answer hmm mmm
Question but they no get e answer hmm mmm
Question but they no get e answer hmm mmm
(When you go win Grammy)
Question but they no get e answer answer answer
Jazz with the record
Jazz with the record
If they wey dey chop I be tomato, them no go ketchup