Shatta Wale – Don’t Call Me Lyrics
Don’t Call Me Lyrics by Shatta Wale
1don 1don
One gun!
One stand!
Paah paah paaah
The way adey chop
You dey look my face
I know your mouth has come
Naturally ino be fearoe
What can come can come!
I like click clock
Deh there and do vandamme
Go ask Yvonne who be the girls wanzam
Les enfants
I dey see dem all like cum
You no be le garcon
Adey ride dem like ga sor!
Yeah….!
Dont call me please!
As adey tell you
You say you be sorry oh
Eeh!
Dont call me! please!
No be you say make I leave you
why you dey call me?
Please!
Yeah….!
Adey pour libation
This place adey be my nation
If I wan go vacation
Miami strip club be the station
Wah be your explanation
No be you say you no get patience
Wah be your explanation
You dey rush like ebi you go born next generation
All the stars for the sky
Dey shine at the same time my guy
Nobody be no superstar
Why when you die dey nodey give you super car
Eeh!
Dont call me please!
As adey tell you
You say you be sorry oh please
Eeh!
Dont call me! please!
No be you say make I leave you
why you dey call me?
Please!
Yeah….!
Asay the eyes no fi think
Ebi the brains wey dey think for the eye
No money for first cla$$
make you no stress just pay for the aisle
The food you ask make dem serve you
Say you get fans but dem swearve you
Shatta ein place dem no tell you
Koti catch yoiu when you say abeg you
You never know one don
Adey do my things alone one man
if you see shatta dey come
Every badman you go see be my son!
Dont call me please!
As adey tell you
You say you be sorry oh please
Eeh!
Dont call me! please!
No be you say make I leave you
why you dey call me?
Please!