Shatta Wale – When I Bore Lyrics
When I bore Lyrics By Shatta Wale
INTRO
Yo Nawty Boy
You make ready?
You never know say
Shatta Wale my beverage no be juice
You never know say
I be the man wey dey put for the cage like Daniel
VERSE 1
I be like gari ano dey do advert
When you diss me we no go cool tempers
We go tell you here we no do concert
Ony3 gbemi toto waaa
Here we dey Ngleshie Ga mantse
Alo maya Ayigbe ma k3 bo ak3 dada kolo
Things they dey do to me the Government no dey follow
When I strike when I talk dem go say I be the trouble
Go ask Shatta Capo me ano dey watch numoo
CHORUS 2x
Ha
When I bore
Ha
When I talk
Ha
I want war
Ha
I want call God what the fvck
Ha
I want blood
Ha
I want blood
Ha
I want blood o
Ha
VERSE 2
Gangster mode I switch am no be camera
The disciple for my DNA no be cholera
For this Ghana here
Make Mahama Akuffo Bawumia come rule
Dem go still talk bullsh!t
Hey Andy Dosty what you dey figure?
Tell your daughter I say fvck your figure
She go grow she go learn she go turn bigger
She go see say you no get sense my niqqa
Another hit Sally Mann
Ototo Googa
Ak3 bo wo tum) ashawo y3 Soga
If I want reply ago take that energy do music
fvck your talk
CHORUS 2x
Ha
When I bore
Ha
When I talk
Ha
I want war
Ha
I want call God what the fvck
Ha
I want blood
Ha
I want blood
Ha
I want blood o
Ha
VERSE 3
Somethings no dey make sense
So you no dey see ebe me dem dey diss first
You never know shatta wale dey give stress
Hope say your family dey see your f00lishness
Me I be toxic when it come to this thing I be fvcking
Andy Dosty tell your mother 3nyaye s))mi
Akwasia Boagye your family nyaye s)))mi
If you no understand bo onyaye s))))mi
Hey Sally Mann because your pu$$y big like roundabout
So everyday you dey run your mouth
Look your face for mirror you look like matamata turtle
For your life ago be your nightmare
I dey pray make you sick
Make your eye clear
The whole Ghana go see I swear
OUTRO
I know what dem dey try do
What they just try do be say
Make they talk make I come beat somebody
Den IGP go come and say arrest him
And that kind of sh!t
But I grow pa$$ that
I get money pa$$ that
Ebe f00lish life