Kwesi Arthur – Warming Up Lyrics
Warming Up Lyrics by Kwesi Arthur
I want build where I from
I want build for my mom
All the rappers wey i father
I dey want chill with my sons
I no know where I belong
I want chop and left some
I can’t count the growth hand
The things I wanna get done
I no what dey on
But me I’m on one
Kwesi Jackson moonwalking in the storm
Two gla$$ of tapes
I want drop the 3rd one
I want pray for my people
They won’t make it without the slumps
Boys prove their words on Twitter like the females
140 characters, boys just be actresses
Stop all the comparisons
Your favorite no get this skills
God dey show up through me
Check the details
Ma megyai in case I never make it back
I dey play chacha with the weeper
I bring ein soul back
Sometimes I do favours up
Dem no fi pay me back
You dey want the old Kwesi
Tie the old tracks its not the same one
Mpanyinfuo si life is a journey
You no fi dey the same place for long
Cos I feel like I dey fail me
For Tema here we born on a daily
Yh These stup!d niqqas your lil shots
Never pain me
No one fi betray me
There’s no one I dey trust
Move Like I be Jay Z
I rule like I be Sark
Them dey wait make I bring am the copy that
We started claiming
I’m the new age Tupac
I’m just warming up yeah
Young rap niqqas ain’t stopping now
Omo hu me OG buh me Stamina
I dey Tema if you want the formula
Warming up, war warning up
When I look around I see only us
Every single day my price going up
I dey Tema if you want the formula
Be like they don’t get the message
Maybe I for call dem out
Wo hw3 mo aa the insecured niqqas
Wey dey just run their mouths
Boys can go the miles
Flows never running out
Street get my receipt
Pay my dues
I no dey shout
Your area saf you no be number one
Fio mo sika nyinaa mo hy3 fake all the time row
Have the sh!t to say it online ntro)
Only thing you are better at
Bayie3 ne abro
Dem dey fake it
I’m hoping that they make it
All these opportunities I’m hopping they don’t waste it
Turn on the radio
They put me on invitations
I get more tyres nobody fi break it down
I’m the one
Challey I’m the one
Nti dab3n na y3b3 hy3
Louis and Vuitton
Alway on my own
They no what I’m on
Them no go fi mess it up
Because they know that’s mine
I’m just warming up yeah
Young rap niqqas ain’t stopping now
Omo hu me OG buh me Stamina
I dey Tema if you want the formula
Warming up, war warning up
When I look around I see only us
Every single day my price going up
I dey Tema if you want the formula